
Pinned Tweet
U beg for donjazzy CS
Don jazzy quote u,send 1 million naira
U rush go delete the original begging reply
wow . I no understand una
I like to follow small accounts eh 😂 🔥
I go just see 59 followers I go press am make e enter 60. "go boyyyyyyyy" !!
i saw fast food beans at 100 naira
nutri c & bread together 50 naira
Pure water at 50 naira
Egg roll at 50
Fuel at 450
What did you see ?
tinubu don spoil my cum load bro,now na just 4drops 💔💔💔💔💔
DURING JOHNATHAN I DEY CUM LIKE ;
( ˃̣̣̥᷄ᯅ˂̣̣̥᷅ )
/⌒ヽค้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้้⊂⌒﹨
⊂ ノヽ_ω_ 人 ⊃
If u dey cook agenda & twitter no dey change your real life & affect ur bank positively then u be real mumu
🗿 retweeted
I know a graduate who has stayed in his hostel for four years. When I asked why, he said he makes good money from first-year students and gets regular sex. 😂
if u be thief for this country just pray police catch u first before community 🙏🏾
niggas no wan even know watin sup
everybody just wan pour anger wey don dey body since 💔💔
🗿 retweeted
U beg for donjazzy CS
Don jazzy quote u,send 1 million naira
U rush go delete the original begging reply
wow . I no understand una













