This thing u talk na wetin Dem suppose lock person up for, for burna wey sing real life, see, that song ehn, nobody as in nobody both local and international act fi do wetin burna do for that song lyrically and melodically
Guy, I dey always wonder how those old men of then dey take burst person ball, even the ones wey hit am on person gan e dey feel somehow to seize, some go just burst am cos say e drift through thier compound
Mavo see that 'no more way for poor people talk gan, e jus dey show for real life everyday, word of the year mahn.




















