Emmanuel Taye retweeted
Omo this one don go dey price wedding ring, wey dem never even remove bro from him name. Chai 😭🙆
Emmanuel Taye retweeted
Which one be two bedrooms flat 250k
Okay na new strategy to kidnap Abi, una wan kidnap me😂
Emmanuel Taye retweeted
Know this! sex is not a mistake, once your partner sleeps with someone else, move on.
Emmanuel Taye retweeted
School don resume, stepfathers don dey under pressure to pay school for another man pikin..
E no funny oh 🥱
Emmanuel Taye retweeted
Some nights, I stay awake thinking about my future. Other nights, I'm just watching videos on titok 😂😭
Emmanuel Taye retweeted
Ronaldo career goal is now 985
1000 goals is getting closer
15 more goals to football history
























