Ðarlington retweeted
The person who loves you should not make you feel like you're begging for basic attention.
Ðarlington retweeted
Shuu I just come online so
So food Dey here and I Dey hungry 😂😂
This quoted post is unavailable.
Ðarlington retweeted
+1 🎊🎉
A year older today.
Lord give me the strength to
stay consistence and
disciplined to be able to
achieve everything l ever
wanted, The capacity to handle
the success and wealth when
it comes, the ability to
love, energy to keep the fire
burning...peace and prosperity
to live life with less troubles
Ðarlington retweeted
Person wey ask for my favourite colour don block me after I show am my true colour
Ðarlington retweeted
To breakup with Naija girl this period no even hard again, just stop Dey press money she go tuama😂
Ðarlington retweeted
Abeg wetin e mean if person wey borrow ur money use trade forex Dey shout damn inside his room ?
The money don otilo
Him don cash out
Ðarlington retweeted
Not all marriages start with .."will you marry me?" Some start with " I am pregnant "
😂😂
Ðarlington retweeted
If you don call her 2 times and e no pick, the 3rd call suppose be your last. After that, na you dey disturb yourself.
Ðarlington retweeted
Some of una no get reach tukay in your account and still dey form “I no like people wey dey ask for money.” You no even get the money make person ask.
Ðarlington retweeted
Some people smile online but no one knows the kind of tears that you shed privately. May the Lord answer those prayers speedily and clean those tears. Amen!!















