101(1of1)

Joined August 2024
Omo nobody fit love you like you family o Remember we just be your guys Dem b ur family By blood oooo I know say Cain kill Abel but omo enjoy ur moment o
2
People Wey nor know you fit like you die but that nor mean say u gats sing music to feel am
1
9
How many people know you?
1
1 of 1 1 kind guy 馃
2
The daily bread wey I Dey find nor b bread and tea
5
Ogogoro na liquor Tequila na ogogoro Life na 6 9
1
7
If e too heavy for HEAD I go put am for my CHEST
3
lol I b nice person sha But we all na good person for our stories
1
1
16
It鈥檚 the dollar dollar bill yall It鈥檚 the dollar bill that kills all
1
11
I nor really come this life to come dey sweet talk things As e b na I go talk Pay attention 馃枻 Life na 69 U fit dey see 6 Make I dey see 9
1
2
20
Daveed101 retweeted
What exactly is wrong with Nigerians馃槀
44
80
17
515
85,968
I know it鈥檚 a process and the process to greatness is narrow And lonely That鈥檚 why I keep a lot of things to myself I don鈥檛 speak out There is no sweetness in the process there is only sweetness after realizing how you overcame the challenge you faced in the process 馃槍
1
1
26
I have accepted the fact there will be leaders and there will followers Yes you will be rich but if you are a follower you are a follower don鈥檛 try to outshine the leader
14
If only people understand I love them but I want to be offline and still make you feel the love I have for you without even saying a word Be like na only God fit do that kind thing
9
I will soon delete this x Been of TikTok Been of insta Been of fb WhatsApp is too hard to quit X is the new addiction
11
I Dey this settings Dey observe men Dey observe the food like they nor Dey notice the food wey dey come Be like na culture 馃ぃ馃ぃ馃ぃ
1
14
Because she be good girl make she settle for less?
1
1
37
Am too funny to be sad
10
Who Dey purge nor dey do doggy
8
The environment we grew shaped us
1
17