Replying to @PoojaMedia @Val_Gadget
Oga at least watch the match naβ¦
DIDNT Raya make saves?
You went on a site and started making claims
What is no shot on target?
Una go sabi ragebait o i swear
Replying to @Thedamdam__ @Mbahdeyforyou
So na AI be this Abi?
Replying to @0xDayveed
Happy birthday man
Replying to @Gpaul4757
Make we dey observe as this one dey go..
I no really sabi but make we dey look sha
Bro why everybody dey crash out for Bayern game?
It was freaking obviousβ¦
Augsburg have been really hard to beat recently especially at home..
Make una dey do research.










