Girl wey I dey read with for year 3 get 12 million for aza
Dey ask me how much I go give her if she borrow me 4 million
She dey ask wetin I want use am do
Omo nothing come dey sweet me about the girl again
i remember when i went to buy 2k meshai last semester, this random guy standing beside me wanted to pay for his own meshai, so as he opened his opay, i used the corner of my eye to peep his account balance. omo, na 4.3M dey there. na once i realize say na financial mistake i dey make because wetin dey my opay na 2,900.
JAVARI retweeted
YOUR FUTURE NEEDS MORE THAN WISHES.
Every day, you say you want a better life, more opportunities and financial stability.
But ask yourself: What are you learning today that can create new opportunities for you tomorrow?
The world is becoming increasingly digital.
GM Gm
















