One Artist get P2J with p.Rime
Still get Best DJ AGBAFIA
Still get Great Team
And you talk say make his music no sweet. You wonder how dem go take Dey reason if dem Dey studio
2k for an honest person
“Who made content creators and streamers think they can start insulting the OGs in the music industry?
Davido and Wizkid will forever Remain relevant till thy kingdom come. That beef don give them better money and influence
Imagine Burna Headline half stadium show today and it’s not even going viral.
You all wonder how person wey be introvert go Dey trend Everyday.
If dem born any celebrity well make dem try am you all will Vanish.
Una must do Giveaway or buy car to trend 🤣
Did anyone notice say FOLA go get pride pass WIZKID. Fola wan Dey behave like say he don tail for the game 🤣
Bella should observe well sha
Yesterday nah for Wizkid Father, Today nah for his son Wizkid
You all keep making their Family Trend every fucking day yet you claim Wizkid isn’t relevant
Big joke 🤣
Imagine Flaunting Cash or dollar you wan go spend for person on his wedding day
Can we call that KARIMI OR Validation
Nah that kind settings dem wan make Wizkid Dey 🤣
Celebrity wedding Dey funny me 🤣 nobody cares about main event nah people wey come bloggers go Dey post
That’s their definition of a sweet and successful wedding
Emotional Blackmail don’t work on that man call Wizkid. That fact say dem Davido Dey the wedding no means say Wizkid must be there
Funny how woman go see man wey fit do anything for them yet dem no go respect him








