You see this #ambetterlife theme song, i don dey rehearse am word for word and i’m almost done.
How many virgins, farmlands, cowries suppose come with this agbakara title sef? #amuriri
Odiri bought her audacity from Amazon. Queen Jezebel saw what happened to her husband and she sat down on the queen’s chair with a straight face 🤣🤣🤣 abi she been dey think say otega go inherit her? #amuriri
Akpofure is the winner ko winner ni . Una too dey carry me play #amuriri
When can we start contributing money for Atarhe ? Money to buy him a carmel when he finally wins his daughter back #amuriri
Osanobua eeehhh
Na so una dey do for here?
Inside 5 mins wey film start akpo don kawa oooo
Damnnnnnnnn #amuriri
ATARHE!!!
The Aura king
Charisma choke
#Amuriri
I pledged my allegiance babyyyyyyyy
The real Emissary has finally arrived today, and I’m grateful . Now, that’s how you make an entrance #amuriri
Omoefe is a stupid prince. So wetin be he gain from this confession now? #amuriri
I don type delete, type delete.
I don’t even know what to write. This film🤦🏽♀️🤦🏽♀️🤦🏽♀️🤦🏽♀️ have mercy on me #amuriri


