Philippians 4:12-13.

Lord kent✝️🐍
Joined April 2026
🐍 retweeted
As I smoke finish, the rain begin fall. Naso I take sleep go for like 7hrs omo 💔
7
16
1
120
1,266
🐍 retweeted
Thanks God I always consider myself side nigga
Na main boyfriend dey suffer pass 😂
1
30
🐍 retweeted
Love go put you for trouble 🧏
Focus on yourself my Guyy leave love matter
1
13
🐍 retweeted
Na main boyfriend dey suffer pass 😂
15
33
1
196
2,364
Them dn sabi me for bank! 😂
When I clear my current loan early so I can get a higher loan offer
1
2
126
I will send it now
Use that 20 bay wey you wan press for that girl take am smoke Igbo, you’ll love it 😍🍃
1
2
87
Normal
When I clear my current loan early so I can get a higher loan offer
1
39
Furtirency
When I clear my current loan early so I can get a higher loan offer
2
2
72
You dey borrow people money ?? Una rich o
All the people wey I borrow money no gree pay me back 💔
1
1
40
Dem wan die ni
If you check am well, giver still dey awake dey bomb, receiver don already sleep go 😂
1
1
37
No I love her
Use that 20 bay wey you wan press for that girl take am smoke Igbo, you’ll love it 😍🍃
1
1
74
🐍 retweeted
Use that 20 bay wey you wan press for that girl take am smoke Igbo, you’ll love it 😍🍃
25
60
3
416
3,907
Baki + Scotti…you go forget that your babe
Use that 20 bay wey you wan press for that girl take am smoke Igbo, you’ll love it 😍🍃
1
1
21
Swear 😂
You fit sacrifice your sleep for slip?🧾
1
2
72
🐍 retweeted
If you check am well, giver still dey awake dey bomb, receiver don already sleep go 😂
34
52
4
359
4,342
🐍 retweeted
Omo network dey fluctuate 🥲
If na before, una for don rush talk say “all I need is my phone and sub.” Haffa e don pass 8 months now, wetin dey sup? 😂 Abi sub no dey your phone again? 😭
1
1
157
Real matters
Once I don see say you like to blame people for your own misfortune, omo, na to find way cut you off sharp sharp.
1
1
16
Tell them my ski
Ebola no dey catch pesin wey dey smoke Igbo 🍃
1
1
35
Receiver don jonzz off Nah to dey prepare were to drop OPAY when day break😈
If you check am well, giver still dey awake dey bomb, receiver don already sleep go 😂
1
2
34
Yunno go fit deal with #people oooo
Once I don see say you like to blame people for your own misfortune, omo, na to find way cut you off sharp sharp.
1
4
108