ϻi𝖽ⲛⲩτ retweeted
Wednesday Reminder 🧠💰
Nobody go come save you. Na you, your hustle, and God's grace. 🙏
ϻi𝖽ⲛⲩτ retweeted
Una no tell me sey una don dey do PR and AD with 1,600 followers,
I just dey waste my 2,500 fam.
ϻi𝖽ⲛⲩτ retweeted
when she hit you with the greenest light of all time "i don't want your gf to beat me"


























