Just a piece of advice girl , No go misbehave ohh make your room no later echo in the nearest future 😂Dem no Dey tell person
Lago King von ,Dapper wey use your hard earn money sponsor BBL for him babe you nor unleash your gangster mode 😂na 1 week u use rant but u don see who you fit oppress na once u remember say u be O Block member 😂😂
Mrme retweeted
🚨Davido, Mayorkun & Fola’s “B4 B4” returns to No 3️⃣ on Apple Music Nigeria Top Songs chart
Mrme retweeted
30BG Make Una Calm Down Oh.
Na We We Oh 😂
🚨 Davido, Mayorkun & FOLA’s “B4 B4” returns to #4 on Apple Music Nigeria Top Songs chart. 📈
It’s about to be a festival of agendas 😂 Ravers una go defend this album integrity tire 😂
make una just pray make the song with Asake no turn out the biggest song on the album 😂na there Girans go use una wipe floor for this Twitter , y’all will finally understand what it takes to defend takes like “Na Tems carry Made in Lagos” or “Na Omah lay save 5ive album” 😂.
I already have my popcorn so now let the drama begin 😂
Mrme retweeted
🚨 Davido, Mayorkun & FOLA’s “B4 B4” returns to #4 on Apple Music Nigeria Top Songs chart. 📈
Mrme retweeted
🚨 Peruzzi, Zlatan & Shoday’s “INFERNO” recorded 775K streams on Spotify in its first full day of release.
— It has surpassed 796K total streams.
— It’s Peruzzi & Shoday’s biggest debut. 👏🏾
Your mama go Dey her room Dey read her bible Dey pray for you while you Dey your own room Dey sell your market
This quoted post is unavailable.



















