Pinned Tweet
Dem Dey feel the motion
πΈ
BIG WIZ, hear me out plsπ§πΎββοΈπ¦
π¦
π¦
β€οΈππΎ
@mutaylegendury @wizkidayo
19 good 1 bad
Na 20 bad
I no be fool o
I no wetin i dey do pa
I like as everybody dey show thierselves
I like. As una dey take sides too
All this talk no go dey
After i don do the needfull
After dat make i no hear pim
i no want wahala
Before una go paint person black
If i be bad person true true
We no go even dey together from the beginning
Make una dey remember that one too
I think we have different ways of measuring what should be regarded as an
FK
na where d problem dey be that
Our thinking dey different
LEADCITY UNIVERSITY
The burti dey migrate π
πΉπΉπΉβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈ #biggieastar #undergroundartist #burti #fypγ·
Its okay to vent and say your mind
But i will neva tolerate lies
U self don Dey behave like the people we dey talk about in secret
I feel heartbroken
I think its part of the road to glory
Make everybody dey
3pac πΉποΈπΏ
Keep Streaming Odinaka Pls & Pls link in bio βΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈβΌοΈ
@Saiway ftn
#biggieastar #undergroundartist #fyppppppppppppppppppppppp
Pls and plsπ













