LÒSHÈYÍ (@Shey_hee) header
LÒSHÈYÍ (@Shey_hee) profile picture

music lover🎼 Football ⚽️ Manchester United❤️❤️

Lagos, Nigeria
Joined January 2022
Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)Photo by LÒSHÈYÍ (@Shey_hee)
LÒSHÈYÍ retweeted
Walai, I go still guide gan, I swear to Almighty God!
55
1,559
51
5,567
80,324
LÒSHÈYÍ retweeted
someday imma buy my first car
127
671
61
2,330
42,801
LÒSHÈYÍ retweeted
Wherever I am in the next 2-5 years, I pray I'm genuinely happy, successful, and living a life that once felt impossible. ❤️
71
4,299
171
12,977
253,893
If them no involve you; Madasi If them involve you; Roradasi
80
2,836
89
8,126
134,509
Dem for don use Flashscore spoil am for here 🤦🏼🤦🏼
🚨E just be Like say make Ground open for Chelsea Fans to Enter as Tottenham start to score😂…..Omo Win your Match Oh!🤭 #ChelseaFC #tottenham #XabiAlonso #PremierLeague
28
Una Dey fra for this app 😂😂💔
girl wey I use 3months nurse na 5mins I use paste her
68
Fvck Ineos Fvck Glazers Fvck Carrick Fvck the players Fvck the fans Fvck you reading this Fvck me
1
3
56
Shame no con Dey again??
Nico Paz puts Como ahead, 1-0.
1
1
58
Omo make Una help me find this boy 💔💔😂😂
15
Wetin be this again na 💔💔
1
1
3
169
You guys got your Cunha LW, he’s just not very good.🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣
218
158
74
2,886
167,603
Na God go punish all of you
Tottenham equalise in injury time, 1-1.
1
1
2
62
Walahi Bruno no good at all
1
32
LÒSHÈYÍ retweeted
Btw if you want a partner that won’t cheat on you, just date a Man U fan😂
91
583
203
2,470
72,827
She no lie at all
Btw if you want a partner that won’t cheat on you, just date a Man U fan😂
1
1
49
Who park ladies bike beside my BENZ 😂😂😂
Who parked this Volvo next to my lambo?😂
1
2
6
203
LÒSHÈYÍ retweeted
Who parked this Volvo next to my lambo?😂
99
1,291
58
14,077
153,795
LÒSHÈYÍ retweeted
The difference between friday and Monday is just 2hours.
1
2
1
6
341
LÒSHÈYÍ retweeted
See me finish joor
E better make you borrow money give girl than to tell her say you no guide, to avoid see finish
3
2
42