Pinned Tweet
At some point, every man realizes nobody is coming to save him.
You either build discipline, stay consistent, and figure it out⦠or you stay stuck.
What changed your mindset the most?
All this single mom funny, make I do wedding before you go fit marry me for person wey don enter labor room before oo ππ
Itβs disgusting behavior to look down on people, then suddenly change when you find out they have money.
Who came up with the idea that your first salary at a new job should go to your parents so they can pray for you π?
You commot for camp today you dey rush go your ppa wey dem no go pay you all these batch C2 sef ππ
Church go dey pray against unemployment and poverty everytime but dem no dey gree drop job opportunities for youth
That thing wey burna boy talk say make we dey do once in a year to person babe don put me for trouble π
