Pinned Tweet
๐ All these people wey dey say โI picked him from the gutterโ una no get GPS? Because I don dey here since! ๐ญ๐คฃ
BRAIN BOX ๐ง retweeted
If not for power bank, how will some people phone still be breathing now ๐ญ๐
BRAIN BOX ๐ง retweeted
4th of this month now them go dress up begin go NYSC camp,shaa I get 6 POS machines available ๐
BRAIN BOX ๐ง retweeted
No be say I stingy, I just dey take my financial life very strictly cos it's hard to find help when you're broke
BRAIN BOX ๐ง retweeted
Me realizing something is seriously wrong with me, Because I hate sexual intimacy .
BRAIN BOX ๐ง retweeted
Searching for spark or searching for riz at 2am which can be more frustrating ๐๐
BRAIN BOX ๐ง retweeted
"I just born pikin for my husband, you go wait make my t0t0 rest, before I go come your house again"
Na wetin I just hear for where I go buy cassava flakes and floating berries ๐

























