OLD TAKER retweeted
As long as person wey I like no like me back , nothing for person wey like me o .
OLD TAKER retweeted
We hit the 8k map since morning but i noticed most of us be like we Dey enter work Dey fall back so I waited till now
It’s still worth celebrating no one to be left out
Big ups y’all, congratulations to all 800k family without you there’s no us at all,
Buikestilldey 4u 🫡
OLD TAKER retweeted
That 1 old mama in your hood that gossips with everyone’s name watching you go out same day she told police you do fravd 🙇🏽♂️
OLD TAKER retweeted
Since wey Fido sing joy is coming, till today joy never reach,nah why God give am view once fame 😭.
OLD TAKER retweeted
The way Nigerians dey take this Tinubu bad governance serious eeh 😂 the guy fit no enter seat again oo,I love you guys energy 👏🏿 True True hand dey touch everybody 😂
OLD TAKER retweeted
shebi I tell una say when I finally get babe, una go feel the heat.
una don see am now?
OLD TAKER retweeted
You need my help and I'm trying to offer it to you, and you're trying to be nonchalant with me, Hehehe, sure this sure that, you never ready
Big game tonight, I think the team I want to see is :
Penders
Acheampong Fofana Colwill Hato
Caicedo Lavia Barco
Estevao Emegha Rogers
Hopefully an improved tactical performance from Alonso. #CFC
🤝 Paid partnership
Round Four of the Carabao Cup continues! Are we in for another massive upset tonight?
#EFL | #CarabaoCup

















