Pinned Tweet
Uhm so i made this website for a automobile car stand sometime ago and i added new features to it cus why not
You can now chat with the admin in the website and i also moved from local host to a database and used a dedicated backend
Manage my video abeg im just a boy
Jesusss i sha see say why everywhere de bright
7am and I’m not sleepy (i haven’t slept all night)
Should i be worried?
You know ball my gee
All i did was sneeze man, i fucking sneezed now i have a problem with this body part in the middle of the night, mtchew
I am trying to edit a video and i noticed how i do like 10 takes just to say 1 line🤣🤣
I no good rara
I love mohbad so much and his music but if zino and naira had no hands in his death, he no suppose rest well
If zino and naira had hands in it, them sef no suppose rest well
One incident made everyone forget greatness and good music guy
Na cus na woman sha
I no fit drop head for barber wey don high
If she do mistake she go loose the hair and replait somewhere else
If my barber do mistake my hair is cooked and i go bald waiting for it to grow again
Played 1 min chess
I jus de dash them all my pieces, cant think that fast dawg lmao
3mins i can still manage
I love women’s fight with my life bruh
Dem go spill everything about each other life for us, like now i know say the babe go duck person man for ibadan and she no de see rice chop without man
Also fobopawo fobojagba?
Those are creative names if you ask me, i love this
Dem don gist you too??? Ehn??? Fobopawo😂😂😂 I don pour my name for una mouth sehhhhh😂😂😂 una go chop am tire😭😭 which stupid friend???? That my so called friend no tell you say she Dey travel go Ibadan go fuck persin man????? Passenger princess by force??? If man no give am money she no fit chop😂 person wey no get money to do birthday shoot???? Oh we will never be in the same level and I can’t blame y’all, na wetin you self fit do na why you support am.
Birds if the same feathers flocks together😂😂 Telling people I am fighting you because of a man I have never seen before is Diabolical🫢🫢🫢 Now as for you Fobojagba!!! Come for me with your full saggy breast..
All of you should come one by one.
And point it correction, don’t force friendship down my throat, any small thing your friend your friend I no send any of una mama.
I have been looking for an excuse to spend this money im not supposed to touch
Now i remembered today is my POP
Lets go eat out jor🫢✨
I cant deal with having a roommate rn ngl
I had roommates in 100l sha but na my guys dem be, but we surely had our own shii, it was bitter sweet but i swore to stay alone at 200l
One used my kettle to do custard and didn’t wash it
Bath w water i queued up for at midnight
I no like as i take this pop picture nonchalantly
Make una reverse time for me make i go snap proper picture wey my back no de face sun.
Apostle(HIM) retweeted
AI is changing the game for businesses! From AI influencers to product showcases, businesses can now create engaging marketing content, reduce production costs, and promote their products without the traditional expenses of hiring models, booking studios, or organizing expensive shoots.
if you need a
-commercial ads for your business
-ugc contents
Send me a DM, let's work
Shop from @t1feeee 💕

















