bode🎖️ retweeted
i’m a nigerian, but i’m not eligible for the relief fund? oya nau.👍🏾
when you wan suffer us, you no ask me if i dey eligible for suffering o. e reach time to share money, una begin do eligibility? nbl mehn.😂
bode🎖️ retweeted
2021,Deity dey do giveaway for telegram,my telegram nor open even when i try login for my guy phone,same telegram open the next day
Few months ago,i see work wey go pay me solid 60k weekly,my laptop stop dey work 2 days in,them sack me,na same laptop i take dey watch aot now

























