I raise you Neo Life!!!
Na Neo Life format be that ooo
Dem go say make you come meet dem for interview and na for always uncompleted white garment church building
Replying to @BlessingEneobo1 @Aje_Dynamicz
That's why his head is like some one that swallowed poisonous Frog rubbish
Replying to @seunpizzle___
I don sha save 500k na 1.5 remain.
God no go Shame us ooooo 😅🙂↔️
Replying to @Chief_mazi_Fans
I still dey wait make him see my request. I go update you later
Replying to @PoojaMedia
I just want clear my cart for Temu. I dey wait for make him see my request for him comment section 🚶♂️🥹
Omo e get one time wey I garb one girl for neck I no know say she just swallow Hot yam wey never Digest. Omo since that day eehhh




















