Pinned Tweet
Abeg, some of una dey tweet like Elon Musk dey pay per post.😭
Every 2 minutes, another tweet! Omo una dey livestream from una brain? 😂😭
Those numbers wey una say make I dial because of 50k..I no trust una I fit dial that number make I automatically vote for Tinubu🥲
In case I no Dey bring value or money to your life you are free to cut me off na your right. even me. I wan cut myself off. 🥲
For you to achieve your own personal dream, you go first disappoint your family first make them comot mind for your side🥲
Good morning, mutuals! ❤️☀️
May our accounts grow, tweets go viral and problems lose our addresses. 😂🙏
Please engage my tweets. I didn’t come here to greet y’all for free.😭😂
Nigerians parents can traumatize person ehh, which one be when you're done eating i want to see your result 🙆🏼♂️🥲💔😭
Shey una see why them no suppose pity man fans? 1 win in 10 games and you’re making mouth,,,God forbid 🥲





