DAVID MARK (@fckdvmark) header
DAVID MARK (@fckdvmark) profile picture

normal on some days

Joined May 2026
Photo by DAVID MARK (@fckdvmark)Photo by DAVID MARK (@fckdvmark)Photo by DAVID MARK (@fckdvmark)
Omo no more way for me oo Jesus 😭
11
Quick question: are things expensive or am i just poor🤧
11
I dey avoid any conversation wey dey start with "no be your girlfriend be that"
1
1
18
We go start dey do this thing by shares now. People wey buy 5k shares no go dey drag shareholder with me.
16
Pharaoh regime no hard like this.
15
Omo departure service go long oo😅
People whey face sdc today Dey follow Chaplin and 50Olevel students pray:I will not spend one more second in this school😂God abeg ooo🙏
12
1,353
People whey face sdc today Dey follow Chaplin and 50Olevel students pray:I will not spend one more second in this school😂God abeg ooo🙏
1
13
2,374
Nothing Dey sweet me pass Daniel hall fight😂
1
19
884
Money is the root of all evil❌ Runge kutta is the root of all evil✅
12
805
Read ke❌ Anything wey go make me carry book and pen now. Na dubs I go write
1
7
2,201
This school don turn survival of the fittest🥀😅
1
26
998
Abeg wetin e mean if your babe wish you happy Father’s Day🫣
1
17
729
If Nat Geo Wild come cu, them go discover new insect😅
3
1
36
913
Ochebo for president #2027
1
15
638
Make ochebo preach for us tomorrow morning abeggg 🙏😭
19
651
This my CGPA go need smoke Igbo if e wan ever high again🤦
3
20
769
To reach caf like this, go be mission impossible😭.
10
506
Okayyyy……..so MSS Dey enter chapel now😑?.
12
542
This Liverpool too useless for my liking🫩
43