my house gatz get pool walai coz imagine this kain heattt, AC sef no do .
i need to soak myself inside waterrrr
𝓗𖤐𝓪𝓻𝓵𝓮𝔂 𝓙𝓪𝔂🎮 retweeted
Former German national team player, Gerald Asamoah flies 55 doctors from Germany to Ghana to perform free heart surgery for children
𝓗𖤐𝓪𝓻𝓵𝓮𝔂 𝓙𝓪𝔂🎮 retweeted
Sometimes I feel like I have no right to complain about life because others are going through so much more.
𝓗𖤐𝓪𝓻𝓵𝓮𝔂 𝓙𝓪𝔂🎮 retweeted
You go think say Big Wiz nor dey see steps wey dey trend till he tear the steps for you, your mind go dey 😂🧡
𝓗𖤐𝓪𝓻𝓵𝓮𝔂 𝓙𝓪𝔂🎮 retweeted
If we dey do morning prayer na my name you go dey pray to
“In the name of David”













