You no get the kind parent wah get
If yours is coming from the parent side e mean say u dey leave soft life
For where
Na d same thing
Buh I don grow now sha
D latest thing wey dem dey do Na shout say make I go barb am
Nov 4, 2026 · 11:10 AM UTC
Nov 4, 2026 · 11:10 AM UTC