Surveying the earth by day. Exploring Web3 & AI by night.

Joined April 2024
👀 Your instincts might be worth more than you think. Just stumbled across @Wahoopredict, and this one caught my attention. 🏆 Sports ₿ Crypto 🌍 Real-world events Make your predictions. Trust your reads. See how well you can call it.
13
Done ✔️ D7myxboEWfax25GmAtFBxeGceKREgSEkag2YqJNSxJSA
4
TI blaze is lyrically better than Buju BNXN.
28
Odd feminists in Nigeria what is going on?😭😭 this beautiful, intelligent girl deserve an answer
1
1
38
wetin happen?
This quoted post is unavailable.
47
Google just unveil AI agent wey fit spin up sub-agents with their own email and calendar 🤯 Soon your AI go get personal assistant pass you 😭 Sunday question: which AI tool you dey use pass, and for wetin? Drop am 👇🏾
1
1
4
107
2010: "learn to code" 💻 2026: AI dey write code, now dem dey tell graduates "learn to weld" 🔥 Me wey dey survey land by day, my tripod never fear AI yet 😂 Real talk tho: the skill wey go last na knowing WHAT to build. AI na tool, no be oga.
24
OPay don file to list for NYSE under ticker $OPAY 🇳🇬📈 Revenue double to $467M for early 2026, 50M people dey use am every month. From "abeg send your OPay number" to Wall Street 😤 Naija fintech no dey play. You go buy the stock? 👀
2
64
if you like trust woman
17