weird retweeted
Omoh na for nigeria we get
Uganda justin bieber (crayon)
Ojuelegba drake (wiz)
Port Harcourt juice wrld (omah lay)
Ikorodu 2pac (asake)
Ikorodu travis scott (seyi)
Enugu chris brown (tekno)
Benin playboi carti (rema) we no normal for this country 😭😭
weird retweeted
As she bill you, she don put like 3 other nggas for the same billing, no pressure yourself or think say na you be her last hope my gee.
weird retweeted
Oyinbo no dey pass through half of wetin Africans dey pass through yet 11k died from su¡cide.
Wetin dey make una depressed? 😔












































