Poor man pikin dey gather muscle to impress poor man daughter waitin be your gain..馃榿馃槀.
This life get as he be oo, I never see rich man pikin dey gym before, abi you don see David or Dangote pikin for una gym center before.
You cannot use muscle to fight poverty oo go work oo poor man pikin!!! 馃榿馃槃馃ぃ馃槄